Аккорды Ruger - Asiwaju
Добавлено: | @romashka |
Дата добавления: | 09 Мая 2025г. |
Рейтинг: | |
Просмотров: | 5 |
[Intro] Fm Eb Du-ri-du-ri-ri-uh-ah, ooh-ah Cook that thing [Pre-Chorus] Fm Eb Man getting high till I fade out Bbm Ab If the vibe no pure, on my way out Fm Eb Hullabaloo anytime we step out Bbm Ab The men dem outside, we no dey house Fm Eb No dey look for us, we no dey house Bbm Ab You no dey see the mula we don spray out Fm Eb Thank God say the maga don pay out Bbm Ab Ope ooo [Chorus] Fm Eb See, I'm ahead of them, asiwaju Bbm Ab Fm I'm a fucking baller, Ighalo ni mi Eb No man fit talk shit to me Bbm Ab Ni'lu mi, you go collect oh Fm Eb See, omo na me dey lead, asiwaju Bbm Ab Fm I'm a fucking baller, Ighalo ni mi Eb No man fit talk shit to me Bbm Ab Ni'lu mi, you go collect oh [Verse 1] Fm Eb Cheers to my friends and clique Bbm Ab When I call, demma all pulling up quick Fm Eb Strapped up with the guns and the swords and things Bbm Ab Bring hеll to anybody wey try test me Fm Eb I'm your daddy, I'm your unclе, I'm your popsy Bbm Ab I be old man, no go dey call me "Gen Z" Bredda see Fm Eb Steady giving them gap, mo ti lo far Bbm Ab They can never near me Fm As my lover, lover, just go Bbm Ab My oyinbo wife, don show Fm Cm Omo, my polo white, my face show Bbm Ab Sweet boy for life, they don't know Fm Eb Your serious babe dey worry my phone Bbm Ab E don dey sup for back, you don't know Eb Everyday we dey run am on code Bbm You suppose to know how the thing go [Pre-Chorus] Fm Eb Man getting high till I fade out Bbm Ab If the vibe no pure, on my way out Fm Eb Hullabaloo anytime we step out Bbm Ab The men dem outside, we no dey house Fm Eb No dey look for us, we no dey house Bbm Ab You no dey see the mula we don spray out Fm Eb Thank God say the maga don pay out Bbm Ab Ope ooo [Chorus] Fm Eb See, I'm ahead of them, asiwaju Bbm Ab Fm I'm a fucking baller, Ighalo ni mi Eb No man fit talk shit to me Bbm Ab Ni'lu mi, you go collect oh Fm Eb See, omo na me dey lead, asiwaju Bbm Ab Fm I'm a fucking baller, Ighalo ni mi Eb No man fit talk shit to me Bbm Ab Ni'lu mi, you go collect oh [Verse 2] Fm Eb Omo, na different steeze Bbm Ab Singlet, belt, and ripped out jeans Fm Eb Man too wise, I no fit loose that cheese Bbm Ab Oluwa thunder my body with blessings Fm Eb Ogbeni, ogbeni leave that thing Bbm Ab When I say kukuruku cook that thing Fm Eb Who dey check?, who dey check am? Oya look that thing Bbm Ab Face white, yansh black, I rebuke that thing Fm Eb Make nobody try stress me, I no be JJC Bbm Ab I don't if you get it on a top rating Fm Eb Bbm Affiliate with the best team, you wan race me Ab We no dey do the same thing, hmm, hmm Fm Eb Canoe no be jet ski, omo you say wetin? Bbm Ab No go reason me less, omo, you go chop crapping Fm Eb I do it diligently, won le mi Bbm Ab Won le ba mi [Outro] Fm Eb Man getting high till I fade out Bbm Ab If the vibe no pure, on my way out Fm Eb Hullabaloo anytime we step out Bbm Ab The men dem outside, we no dey house Fm Eb No dey look for us, we no dey house Bbm Ab You no dey see the mula we don spray out Fm Eb Thank God say the maga don pay out Bbm Ab Ope ooo Fm Eb Man getting high till I fade out Bbm Ab If the vibe no pure, on my way out Fm Eb Hullabaloo anytime we step out Bbm Ab The men dem outside, we no dey house Fm Eb No dey look for us, we no dey house Bbm Ab You no dey see the mula we don spray out Fm Eb Thank God say the maga don pay out Bbm Ab Ope ooo
Но если и музыка нас оставит, что будет тогда с нашим миром? (Гоголь)
Мы стремимся к созданию контента, соответствующего всем нормам законодательства и уважающего интеллектуальную
собственность. Мы также придаем большое значение тому, чтобы не задеть никого и не оскорбить чьи-либо чувства.
Если у вас есть вопросы или претензии по размещенному материалу, пожалуйста, сообщите нам об этом на указанный
адрес электронной почты: complaint@rush-sound.ru.
Шрифт
0
Прокрутка
0