Аккорды BNXN - Phenomena

Добавлено: @romashka
Дата добавления: 30 Августа 2024г.
Рейтинг:
0.0
Просмотров: 11
For easy: key "+2"

Whole song: D# Gm F

[Verse 1]
D#        Gm          F
Tell me wetin Dey sup
                          D#
Kin to so pe mo n Bo
Gm                   F
Anytime we dey ball
                          D#
We dey order oscroh
    Gm                      F                           D#
Do you got this on lock? Mo ma so pe on God
    Gm                          F
Let Em know that we outside

                     D#
Everyday is on lock
      Gm      F
Shina ferere
                D#
Shina bin ti
      Gm      F
O n ko kenkele
              D#
With your bikini
      Gm          F
Please remember me
                     D#
Please remember me
      Gm                F
Just Do that for me baby

[Chorus]
D#                   Gm            F
If I no drop shingbain, e ma fo
                                  D#
I'm fine you should know
                Gm            F
Shey bi Emi sh' omo ologo
                 D#
Evian e Go flow
                   Gm                  F
The Phenomеna sef she no know
                       D#                            Gm                  F
But na so e dеy go, sho mo owo ti mon kpa for one show?
                          D#
Mm you no Go fit know
        Gm                  F
If I no drop shingbain, e ma fo
                    D#
I'm fine you should know
       Gm                  F
Shey bi Emi sh' omo ologo
          D#
Evian e Go flow
       Gm                  F
Phenomena sef she no know
                   D#                     Gm                           F
But na so e dey go, sho mo owo ti mon kpa for one show?
 F
Mm you no Go fit know

[Verse 2]
This is the best moment of my life o
If the government e come like o
Make dem legalize loud for this side oo
Imagination Go wound me o
Fa mi re Do so mi re do
Ileke gan like e trumpet o
Baby if we come date e perfect o
Imagination Go wound me o
(Ah)
Shina ferere
Shina bin ti
(Ah)
O n ko kenkele
With your bikini
(Ah)
Please remember me
Please remember me
Just Do that for me baby

[Chorus]
If I no drop shingbain, e ma fo
I'm fine you should know
Shey bi Emi sh' omo ologo
Evian e Go flow
Phenomena sef she no know
But na so e dey go, sho mo owo ti mon kpa for one show?
Mm you no Go fit know
If I no drop shingbain, e ma fo
I'm fine you should know
Shey bi Emi sh' omo ologo
Evian e Go flow
The Phenomena sef she no know
But na so e dey go, sho mo owo ti mon kpa for one show?
Mm you no Go fit know

Hmm hmm
Но если и музыка нас оставит, что будет тогда с нашим миром? (Гоголь)
Мы стремимся к созданию контента, соответствующего всем нормам законодательства и уважающего интеллектуальную собственность. Мы также придаем большое значение тому, чтобы не задеть никого и не оскорбить чьи-либо чувства. Если у вас есть вопросы или претензии по размещенному материалу, пожалуйста, сообщите нам об этом на указанный адрес электронной почты: [email protected].
Шрифт
-
0
+
Прокрутка
-
0
+
Стоп
Наверх